
UN Secretary General Tok Say E Dey Worried About Fight Wey Dey happen For Southern Ukraine
UN Secretary General António Guterres don hala say e dey very worried about fight wey dey happen near the Zaporizhzhia nuclear plant for southern Ukraine.

UN Secretary General António Guterres don hala say e dey very worried about fight wey dey happen near the Zaporizhzhia nuclear plant for southern Ukraine.

At least 38 people don kpai and plenty odas wounjor for forest fires wey don chop parts of northern Algeria. The country interior minister, Kamel

The Lagos state government don ban okada for four additional Local Government Areas and dia respective Local Council Development Areas (LCDA’s) with effect from September 1st

The Federal High Court, Abuja, don fix October 12, 2022, to hear of a mata wey dem dey ask to use disqualify APC Presidential candidate,

On Thursday, Labour Party presidential candidate, Peter Obi, hala say the opposition political parties don dey use “negative strategy” as dia 2023 election campaign. He

Emirates Airlines has announced the suspension of operations to Nigeria from September 1, 2022. The flag carrier of the United Arab Emirates (UAE) tok so

The Governor of Central Bank of Nigeria (CBN), Godwin Emefiele, don tok say Nigerians go soon fit to dey short codes subscribe to the e-Naira digital currency.

The Minister of Finance, Zainab Ahmed, don write down N18.39 billion as the projected daily payment for fuel subsidy. She yarn so during by the

The Minister of Education, Adamu Adamu don deny say presido Buhari give am two-week ultimatum to settle the long ASUU strike. The Minister wey dis

Presido Muhammadu Buhari don direct Ministry of Humanitarian Affairs, Disaster Management and Social Development and dia agencies to sharperly check the threats wey some explosive