Emirates Airlines Tok Say Dem Go Suspend Operations to Nigeria From September 1, 2022

August 19, 2022

Emirates Airlines has announced the suspension of operations to Nigeria from September 1, 2022.

The flag carrier of the United Arab Emirates (UAE) tok so for inside statement, blaming dia decision not able to collect the money wey dem make in foreign currency from Nigeria.

This mata dey come out three weeks after the airlines beg the Minister of Aviation, Hadi Sirika, to support the return of dia revenue wey dem tok say be $85 million.

Nigeria get forex exchange wahala wey don also affect the nation local currency wey be Naira, to depreciate against the dollar.

More Posts