
Alaafin Beg Government Make Dem Put More Money For Education
Alaafin of Oyo, Oba Akeem Owoade, don call on government make dem give education more attention and put more money into am so that every

Alaafin of Oyo, Oba Akeem Owoade, don call on government make dem give education more attention and put more money into am so that every

Bayelsa State Government don begin operation to pull down building and structure dem wey enter road reserve and other public places for Yenagoa, di state

JAMB don explain how admission go take work for pikin dem wey never reach di age wey dem set for university, polytechnic and college admission

Police for Benue don warn political party oga dem and candidates make dem no recruit thugs, cult boys or oda bad boys during campaign. Benue

Street begger and area pikin wey dey roam road for Lagos fit soon enter serious wahala as Lagos State House of Assembly dey consider one

Anambra State government don reply former government oga Peter Obi over claim wey im make say im no leave any debt behind when im comot

Police for Akwa Ibom don gbege six pesin wey dem dey suspect say na dem dey run armed robbery, tiff okada and oda bad-bad work

Aliko Dangote don tok say to get son wey go inherit im business no be im priority, as e believe say im three daughters fit

Joint Admissions and Matriculation Board (JAMB) don change the time wey candidates wey go write 2027 UTME first session go take reach their exam centres.

Donald Ojogo, di man wey dey represent Ilaje/Ese Odo for House of Representatives, don share 4,500 bag rice give pÃpul for im constituency. Ojogo tok