President Tinubu don beg protesters make dem stop di protest

August 5, 2024

President Bola Tinubu don beg the #EndBadGovernance protesters and organizers make dem suspend any further demonstrations and come meet for dialogue. For a nationwide broadcast on Sunday, President Tinubu show say e dey sorry for di lives wey don lost and di plenty damage wey happen during di protests. E call for an end to violence and ask citizens to support di government, no matter di political party, tribe, religion, or any other difference.

Our correspondent, Raliat Adenekan, wey monitor di broadcast, report say di President defend di decision wey e make to remove fuel subsidies and reform di foreign exchange system. E talk say these actions necessary to β€œreverse di decades of economic mismanagement.”

On top Food Security matter, President Tinubu assure Nigerians say him administration dey take serious steps to tackle food shortages and address hunger. E add say di government go still dey provide incentives to farmers to boost food production.

READ MORE RECENT NEWS HERE https://naija102.com-state-don-warn-against-breakdown-of-law/

More Posts