President Joe Biden don issue official pardon for im son, Hunter Biden

President Joe Biden don issue official pardon for im son, Hunter Biden

December 2, 2024

US President, Joe Biden, don give official pardon to im son, Hunter Biden, wey bin dey face sentencing for two criminal cases.

For statement wey e release, Biden talk say dem “singled out” his son, and e call the cases “a miscarriage of justice.

Hunter Biden, wey don plead guilty to tax charges for September, and wey been found guilty for being an illegal drug user wey carry gun for June, become the first child of a sitting president to be convicted of a crime.

Joe Biden don grant full and unconditional pardon to im son, after e been talk before say e no go grant am clemency.

RAED MORE RECENT NEWS HERE https://naija102.com/lagos-state-government-go-complete-psychiatric-hospital-for-epe-next-year/

More Posts