Former England Manager Sven-Goran Eriksson Don Yarn Us Say E Get Cancer and Just One Year Remain To Take Jolly Dis Earth Before E Comot Am. 

January 12, 2024

Former England manager Sven-Goran Eriksson don reveal say doctors give am “best case a year” to live afta dem diagnose am with cancer. Dis 75-year-old Swede, wey be di first foreign coach to manage England, carry di team reach quarter-finals for 2002 and 2006 World Cup and 2004 Euros. Eriksson, wey get 42-year career for management, hear about im cancer diagnosis “almost one year ago” and e resign from im last position as sporting director for Swedish club Karlstad 11 months ago because of health wahala.

More Posts