Court Don Declare Say Dem No Finish The Governorship Election Wey Bin Happen  For Zamfara State, Dem Order Rerun For Inside Three LGA’s. 

November 17, 2023

Appeal Court don nullify Governor Dauda Lawal election for Zamfara State, six months afta di governorship election. Lawal of di main opposition Peoples Democratic Party (PDP) bin win di March 18 governorship election, but di tribunal talk say e no get merit. Now, di court don order INEC make dem run fresh election for three local government areas wey election no happun before or where results no dey count. Di areas be Maradun, Birnin-Magaji, and Bukkuyum.

More Posts