
India Don Make History As SpaceShip Don Land Near Moon South Pole
India dey jubilate as dem Chandrayaan-3 spacecraft don become di “first space mission wey land” near di South Pole of Moon. Indian Prime Minister Narendra

India dey jubilate as dem Chandrayaan-3 spacecraft don become di “first space mission wey land” near di South Pole of Moon. Indian Prime Minister Narendra

Lagos State House of Assembly don kpeme 17 and CONFIRM 22 Commissioner-nominees. Some of the 17 wey dem yawa include: Folashade Adefisayo – Former Commissioner


Di leader of di coup for Niger, Gen Abdourahamane Tchiani, don promise say him go return di West African nation back to civilian rule inside

Di Minister of di Federal Capital Territory (FCT), Nyesom Wike, don yan warning give landlords wey dey get properties wey dey scatter di original plan

President Bola Tinubu don charge di 45 new ministers wey dem inaugurate for di Federal Republic make dem put di interest and welfare of di

Niger’s leader wey dey on top the coup wey happun don promise say e go return the West African country to civilian rule inside three

The National Drug Law Enforcement Agency (NDLEA) for the weekend don seize drugs wey worth billions of naira for inside one warehouse wey dey inside

President Bola Tinubu don move ex-Governor of Osun State and minister-designate, Adegboyega Oyetola, from Ministry of Transportation go Ministry of Marine and Blue Economy. The

Yesterday, di Federal Government apply to withdraw di charge of illegal possession of firearms wey dem file against di suspended governor of di Central Bank