
Nigeria don rank 30th for di latest FIFA men’s world ranking
Nigeria’s Super Eagles don drop two places for di latest FIFA ranking, but di three-time African champions still dey far ahead of their West African

Nigeria’s Super Eagles don drop two places for di latest FIFA ranking, but di three-time African champions still dey far ahead of their West African

South Africa’s former Speaker of Parliament, Nosiviwe Mapisa-Nqakula, don dey face 12 counts of corruption and one count of money laundering. She appear for court

Ahead of di Ondo State Governorship election, three prominent figures, wey be di incumbent Governor Lucky Ayedatiwa, Senator Jimoh Ibrahim, and Financial Strategist Wale Akinterinwa,

President Bola Tinubu don yan say make Gavi, di Vaccine Alliance, join hand wit potential Nigerian vaccine manufacturers to make sure say everybody get access

Super Falcons head coach, Randy Waldrum, don yan say im team go knack Banyana Banyana of South Africa sotay dem carry di ticket go Paris

Rescue efforts dey go on for Taiwan afta one 7.4 magnitude earthquake hit di island eastern coast, and don kill at least nine pipo, while

The Lagos State Traffic Management Authority (LASTMA) don warn motorists make dem dey maintain di speed limit while dem dey drive for di long stretch

President Bola Tinubu don sign di amended Student Loan Bill into law afta e pass through di House of Representatives and di Senate. Di bill

The Court of Arbitration for Sport on Tuesday threw out an appeal from the International Boxing Association (IBA) after it was stripped of its rights

Bassirou Diomaye Faye, don swear in yesterday as Senegal’s youngest president afta e win di first round election, 10 days afta e comot from prison.