Olopa Force Don Confam Say Nobody Don Report Case Of Missing Private Parts For FCT. 

October 16, 2023

The Police Force public relations officer, ACP OLUMUYIWA ADEJOBI, don talk say no case of stolen male genital organs dey reported. E talk say the information wey dey spread about this matter dey give wahala for the FCT, and say no proof dey to support these claims. For the same matter, the FCT Police command don carry 51 people go court because dem raise false alarms after dem get like 62 cases of alleged missing male private parts for the FCT.

More Posts