
Over 14.8 Children for US Don test Positive for COVID-19
Over 14.8 million children for US don test positive for COVID-19 since the pandemic start, according to tori. This na according to the latest report

Over 14.8 million children for US don test positive for COVID-19 since the pandemic start, according to tori. This na according to the latest report

The Islamic State West Africa Province (ISWAP), wey be branch of the Islamic State (ISIS), don use dia mouth tok say na dem attack one

Presidential candidate of APC, Asiwaju Bola Ahmed Tinubu, don give assurance say he go work to continue the progressive objectives of the ruling party. Tinubu

The Minority Caucus of House of Representatives say the attack wey jaguda pipo attack PDP Presidential Campaign Rally for Kaduna State capital on Monday dey

The Chairman of Senate Committee ontop the Review of the 1999 Constitution wey also be Deputy Presido of the Senate, Ovie Omo-Agege, don lament cry

President Muhammadu Buhari don draw hand for ear warn ministers, permanent secretaries, and heads of government agencies say make dem no leave dia work becos

The Nigeria Centre for Disease Control and Prevention (NCDC) tok say dem dey aware of the ongoing outbreak of Ebola Virus Disease (EVD) Sudan strain

Federal Government don handcuff ASUU after dem “register” TWO UNIONS for the university system. The Minister of Labour and Productivity, Chris Ngige, wey explain say

President Muhammadu Buhari go carry the N19.76 trillion “2023 Budget” go show National Assembly for Abuja, on Friday. The presentation go shele like 10AM for the temporary

Finland Prime Minister, Sanna Marin, see serious negative reaction after dem see her dey rock for party for inside one leaked video. For the footage,