
Nigeria Don Confam First Case Of Deadly Diseases Wey Dem Call Am ‘Anthrax’ For Insyd Niger State.
Federal Government don confirm di first case of anthrax for Nigeria. Dem talk say dem detect di disease for one farm for Suleja, Niger State.

Federal Government don confirm di first case of anthrax for Nigeria. Dem talk say dem detect di disease for one farm for Suleja, Niger State.

The Sultan of Sokoto, Alhaji Sa’ad Abubakar III, don direct Muslims make dem dey look out for the new moon of Muharram from today, wey

The Federal Government don withdraw Mobile Police Force personnel wey dem attach to plenty Very Important Persons (VIPs), including ex-governors, former ministers, and lawmakers. Dem

Russian President Vladimir Putin don threaten say if Ukraine use U.S.-supplied munitions against his forces, e go retaliate with cluster bombs. E talk this one

The Senate don deny reports wey some media talk say dem cover the N819 billion Supplementary Appropriation Act Bill wey dem recently pass, and dem

Vice President Kashim Shettima talk say Federal Government go soon show face with one plan wey go address insurgency and poverty, especially for the Northern

The Senate don confirm di nomination of di newly appointed Service Chiefs wey di President nominate. Di confirmed service chiefs na Maj. Gen. C.G Musa

SAG don announce say dem go start strike, and dis go be di biggest shutdown for Hollywood for many years. Around 160,000 actors go stop

Senate on Thursday don approve di $800 million World Bank loan request by President Bola Tinubu. For di letter wey di President write, President of

President Bola Tinubu don declare state of emergency on top food security for Nigeria. Dis na one bold move wey e aim to tackle di