
The US dey push for ceasefire for di fighting for Gaza, but Israel dey insist on di release of hostages.
US Secretary of State Antony Blinken still dey push for a pause for di fighting for Gaza. E visit Iraq wey no be planned visit

US Secretary of State Antony Blinken still dey push for a pause for di fighting for Gaza. E visit Iraq wey no be planned visit

The Federal Controller of Works for Lagos State, Engineer Mrs. Olukorode Kesha, talk say dem go do comprehensive repairs for the Adeniji/Adekunle ramps of Third

President Bola Tinubu talk say e dey plan to engage countries for di Arab world to attract businesses and more Foreign Direct Investment (FDI). E

INEC don yan Nigerians say dem go upload results from the November 11, 2023 off-season governorship elections for Kogi, Bayelsa, and Imo states real-time for

For Athletics, Nigeria dey ranked third for an elite league of female runners for di world. Nigeria and Bahamas dey jointly ranked third, and dem

Zambia government don withdraw retirement benefits and privileges from former President Edgar Lungu afta e make decision to return to active politics. Lungu bin lose

Central Bank of Nigeria (CBN) don assure Nigerians say dem get enough Naira notes for di country economic activities. Di Director of Corporate Communications, Isa

INEC talk say 40 polling units for Imo and Bayelsa States no get registered voters. Dis na as di governorship election wey dey come up

Nigerian Senate don pass di N2.17 trillion 2023 Supplementary Appropriation Bill, wey Presido Bola Tinubu send recently. Dis one happun after dem agree on di

House of Ajebo Entertainment don officially launch “Jeni and Keni” cartoons on YouTube, and e dey meant for children’s education and entertainment. This animation music