President Trump talk say the US go impose extra 10% tariff on China

US President Trump Don Double Canada Tariffs on Metals by 50%

March 12, 2025

President Donald Trump today increase di tariff on all steel and aluminum products wey dey enter U.S. from Canada, making am 50%.

Dis one na response to Ontario wey place 25% tariff on electricity wey dey go U.S.

For him social media platform, Truth Social, Trump talk say he don tell him Commerce Secretary make dem add extra 25% tariff wey go start dey work from Wednesday morning.

E still warn say by April 2, he fit “increase tariffs well well” on cars wey dey enter U.S. if Canada no remove some other old tariffs.

READ MORE RECENT NEWS HERE https://naija102.com/house-of-reps-don-talk-say-make-dem-ban-new-atm-charges-ban-pornographic-websites/

More Posts