Malian army talk say dem don capture Kidal, wey be key town for the north wey Tuareg rebels hold for almost ten years. Kidal dey important for the Tuareg, one of the rebel groups wey dey inside Mali’s political and security wahala. The army, wey talk say Wagner group mercenaries dey support dem, don dey fight for Kidal for the past three days. The head of the country’s junta talk say the mission “never finish” yet.
-
26, Keffi Street, Off
Awolowo Road, Ikoyi, Lagos -
+234 810 013 0349
09090001905