President Tinubu go still dey involve for states wey get crisis to try settle di matter.
Presidential spokesman Ajuri Ngelale talk say President Bola Tinubu go still waka enter states wey get political problem if e go fit affect di whole
Presidential spokesman Ajuri Ngelale talk say President Bola Tinubu go still waka enter states wey get political problem if e go fit affect di whole

For bodi, President Bola Tinubu don approve 50% cut for transport money for luxurious buses wey dey travel from state to state for Nigeria during

After plenty drama for Rivers State, the political big men for the South-South state don settle mata on Monday after meeting with President Bola Tinubu

President Bola Tinubu don leave Abuja waka go Dubai, United Arab Emirates, for COP28 Climate Summit. E go yarn for World Leaders’ Summit on December

President Bola Tinubu talk say e dey plan to engage countries for di Arab world to attract businesses and more Foreign Direct Investment (FDI). E

President Bola Ahmed Tinubu don talk say im administration dey determined to make sure say Nigerian teachers receive their correct reward. E yarn dis one

President Bola Tinubu don talk say make dem do ogbonge investigation on top the way way boat wahala dey happen for this our country. Tinubu

President Bola Tinubu don give command to Ministers make dem ensure say dem transform di economy and make life beta for Nigerians without any plenty

President Bola Tinubu don charge di 45 new ministers wey dem inaugurate for di Federal Republic make dem put di interest and welfare of di

President Bola Tinubu, wey be Chairman of Economic Community of West African States (ECOWAS), don tell Acting Governor of Central Bank of Nigeria (CBN) make