
President Tinubu don direct release of funds for vaccine purchase.
President Bola Tinubu don yan say make Gavi, di Vaccine Alliance, join hand wit potential Nigerian vaccine manufacturers to make sure say everybody get access

President Bola Tinubu don yan say make Gavi, di Vaccine Alliance, join hand wit potential Nigerian vaccine manufacturers to make sure say everybody get access

Super Falcons head coach, Randy Waldrum, don yan say im team go knack Banyana Banyana of South Africa sotay dem carry di ticket go Paris

Rescue efforts dey go on for Taiwan afta one 7.4 magnitude earthquake hit di island eastern coast, and don kill at least nine pipo, while

The Lagos State Traffic Management Authority (LASTMA) don warn motorists make dem dey maintain di speed limit while dem dey drive for di long stretch

President Bola Tinubu don sign di amended Student Loan Bill into law afta e pass through di House of Representatives and di Senate. Di bill

The Court of Arbitration for Sport on Tuesday threw out an appeal from the International Boxing Association (IBA) after it was stripped of its rights

Bassirou Diomaye Faye, don swear in yesterday as Senegal’s youngest president afta e win di first round election, 10 days afta e comot from prison.

JAMB Registrar, Prof. Is-haq Oloyede, don talk say dem uncover over 1,665 fake A’level results during di 2023 Direct Entry (DE) registration exercise. Oloyede wey

Di House of Representatives Committee on Disabilities don invite di management of one popular food outlet, Kentucky Fried Chicken (KFC), based on di allegation of

President Bola Tinubu dey set to commot from Abuja on Tuesday, April 2, 2024, go Dakar, Senegal, where he go attend di inauguration of Senegal’s