Supreme Court Don Confam Bola Tinubu As President, Throwey Face Give Atiku And Obi Case. 

October 27, 2023

The Supreme Court don confirm the victory of President Bola Tinubu for the February 25, 2023 presidential election. Dem dismiss the appeals wey Atiku Abubakar from PDP and Peter Obi from LP put forward. Seven judges, wey Justice Inyang Okoro lead, talk sey the appeals wey concern fraud, electoral law wahala, and Tinubu’s qualification to run for president, no get value.

Supreme Court still gree with the Appeal Court decision sey a candidate no need to get at least 25% of FCT (Federal Capital Territory) votes before dem fit declare am as the country’s president.

More Posts