Senegal presidential candidates don yan say make dem do di election within six weeks

February 20, 2024

Fifteen out of the twenty candidates wey them approve for Senegal presidential elections wey dem delay don come talk say make the new election no happen past April 2nd, na the date wey the current president Macky Sall suppose finish hin term.

The candidates wey sign the document say make dem no change the list of candidates.

Some of the strong contenders, like Bassirou Diomaye Faye wey them detain for charges of incitement, and former Dakar mayor Khalifa Sall wey no get relation with the president, sign the document.

President Sall bin wan shift the elections for some months so that dem go fit settle the wahala wey dey about who fit contest.

More Posts