Nigeria don climb go number 43 for world level, but dem still drop enter sixth position for Africa for di latest FIFA ranking.
Morocco dey lead African teams now, followed by Senegal, Egypt, Algeria, and Côte d’Ivoire.
For world ranking, Argentina still dey number one, Spain don move enter second, while France drop go third.
Di next FIFA ranking go come out on July 10.
READ MORE RECENT NEWS HERE https://naija102.com/zambian-people-don-vex-over-tori-say-some-pikin-don-dey-suffer-rape/