Niger Don Tok Say Algeria Fit Play Middleman For Dea Gbege.

October 3, 2023

Niger don accept offer from Algeria to mediate for their political wahala. Algeria’s foreign ministry talk say President Abdelmadjid Tebboune go lead the mediation. Algeria don warn against military response to Niger’s crisis wey happen for July. Ecowas, wey be the West African regional bloc, bin threaten to use military action initially, but dem dey use diplomatic means now to try solve the problem.

More Posts