The Thai owner of the Miss Universe pageant, wey bin dey part of former US president Donald Trump’s business empire, don file for bankruptcy one year afta dem buy am for $20m (£16.4m). JKN Global Group talk say dem go try resolve their “liquidity problem.” Di CEO, Anne Jakapong Jakrajutatip, na transgender woman, and her purchase happun as di pageant dey become more inclusive. But di company don gather plenty debt wey dem dey try restructure.
-
26, Keffi Street, Off
Awolowo Road, Ikoyi, Lagos -
+234 810 013 0349
09090001905