Federal Government Don Start Plans To Take Comot Naija Pipo Wey Run Go Countries Wey Near We Country.

November 24, 2023

Federal Government talk say dem dey plan to bring back Nigerians wey dey stay for Cameroon, Chad, and Niger Republic. Ahmed Tijjani, wey be Federal Commissioner of National Commission for Refugees, Migrants and Internally Displaced Persons, talk this one after meeting with Governor Babagana Zulum for Borno. E talk say dem go close the remaining Internally Displaced Persons camps for Maiduguri and return the people to their original homes as quick as possible.

More Posts