Federal Government don deny say Ministry of Petroleum Resources order NNPC Limited make dem sell petrol for ₦1,000 per litre.

Federal Government don deny say dem no get hand for di increase wey NNPC make for petrol pump price

September 4, 2024

Federal Government don deny say Ministry of Petroleum Resources order NNPC Limited make dem sell petrol for ₦1,000 per litre.

For statement wey dem release yesterday, di Special Media Adviser to di Minister for Petroleum Resources (Oil), Nnemaka Okafor, talk say di report na false and na to cause wahala and confusion for di oil industry.

Dem emphasize say Federal Government never get hand for how NNPC dey price petrol, and dem go still update people once any new information dey available.

READ MORE RECENT NEWS HERE https://naija102.com/nigeria-don-sign-mou-with-china-and-more-dey-come/

More Posts