
Madrina Don Talk Prophecy About Funke Akindele & Others
Madrina, the second personality of before Nigerian singer Cynthia Morgan, don write numbers of guesses wey fit fear person about different pipo, like actress and

Madrina, the second personality of before Nigerian singer Cynthia Morgan, don write numbers of guesses wey fit fear person about different pipo, like actress and

 President Muhammadu Buhari and the candidate wey hold the presidential flag of Labour Party, Peter Obi against next year election, go be guest to the

The Independent National Electoral Commission (INEC) don call for one quick crisis meeting after agbero attack two of deir offices for Ogun and Osun State

The Federal Government talk say dem no get any plans to ban any social media network but dem no go also fold hand dey watch

Sepp Blatter don agree say na big mistake as hin decide give the World Cup to Qatar when hin still be FIFA President. The worry

Pipo for round US don dey cast deir votes for the midterm elections to know who go control congress. For the last two years now,

The Federal Government don declare say dem don release over 12,000 prisoners from different correctional centers for round we country for the last six years

The Academic Staff Union of Universities (ASUU) don blast the Federal Government on top the payment of half salaries to lecturers for October month. For

The Federal High Court wey dey Umuahia, don order Federal Government to pay N500 million as damages to the Leader of IPOB, Mazi Nnamdi Kanu,

The Joint Admissions and Matriculation Board, JAMB, don clear things say dem never cancel or shift any admission to Universities, Polytechnics, or Colleges of Education