
President Bola Tinubu Don Declare Over N1tn Wey Dem Don Save Since Dem Comot Fuel Shock Money.
President Bola Tinubu don promise to introduce new National Minimum Wage for Nigerian workers. E talk am for one national broadcast on Monday. E empathize

President Bola Tinubu don promise to introduce new National Minimum Wage for Nigerian workers. E talk am for one national broadcast on Monday. E empathize

Heads of State and Government for ECOWAS don yan on Sunday for Abuja say make dem immediately release and reinstate President Mohamed Bazoum as the

Today, wey be Monday, the Federal Government go meet with representatives of organized labour, so dem go fit try prevent the nationwide strike wey dem

President Bola Tinubu don appeal to Nigerians make dem get patience with him administration as dem dey try reposition the nation’s economy, especially after the

Governor Ahmadu Fintiri of Adamawa don declare a 24-hour curfew for the state with immediate effect, because of the widespread looting and attacks wey hoodlums

Nigerian Association of Resident Doctors don talk say the ongoing strike wey dem start last Wednesday fit continue anyhow, until the government show reasonable progress

Twitter don change their brand and logo from the famous BLUE BIRD to “X.” The new white X wey dey black background don replace the

The Lagos State Government don announce say dem go divert traffic for some locations for the state wey dey undergo construction of the Lagos Rail

 The Acting Inspector-General of Police (IGP), Kayode Egbetokun, don confirm say the decision to withdraw Police Mobile Force (PMF) officers from Very Important Personalities

The Speaker of the House of Representatives, Hon. Tajudeen Abbas, don call on the resident doctors for the country to suspend their planned strike actions