
Taliban don order say make hair and beauty salons for Afghanistan close
One spokesperson for the Taliban’s Vice and Virtue Ministry don talk say businesses get one month to comply with the order to shut down hair

One spokesperson for the Taliban’s Vice and Virtue Ministry don talk say businesses get one month to comply with the order to shut down hair

The Deputy President of South Africa, Paul Mashatile, don condemn the actions of im police protection staff afta video show say dem dey attack people

Enugu State Government don yan for one statement on Tuesday by di Secretary to di State Government, Chidiebere Onyia, say di proprietors of private schools

To reduce the high cost of living wey dey happen as fuel subsidy don end, Governor Babagana Zulum of Borno State don release 80 vehicles

JAMB don announce say dem go withdraw Miss Ejikeme Mmesoma actual result and ban am from writing dia examination for the next three years. For

INEC don “close im defence” for di petition wey di Labour Party file. Dem call one witness for di Presidential Election Petitions Court. di hearing

Military Pensions Board (MPB), Rear Adm. Saburi Lawal, don yan say dem go pay di third tranche of the Security Debarment Allowance (SDA) to military

Federal Government don set to reduce the importation of drugs for inside di country from 60% go down to 40% so dem go fit promote

Wahala don burst for camp of rulling party All Progressive Congress (APC) as dem dey confused for hours after principal officer emerge for di 10th

President Bola Tinubu don yan with confidence say im administration dey d road to success, even wit all di wahala wey Nigeria dey face, im