
President Tinubu Don Ban Govt Officers Wey No Get Exact Roles To Take Show Face For UNGA.
President Bola Tinubu don give command to Ministers make dem ensure say dem transform di economy and make life beta for Nigerians without any plenty

President Bola Tinubu don give command to Ministers make dem ensure say dem transform di economy and make life beta for Nigerians without any plenty

Ministry of Foreign Affairs East and Central African Division for Abuja don yan NEMA and oda related agencies plus Nigerian people say wahala fit dey

Di Federal Government don talk again say dem dey committed to stop di importation of petroleum products, as dem dey put extra effort to bring

Di Nigerian Air Force (NAF) don talk say dem air part of Operation Delta Safe and Operation Hadin Kai don carry out successful air missions

President Bola Tinubu talk say di country need to do “difficult changes” make dem fit gain respect for di group of nations. E yarn dis

India dey jubilate as dem Chandrayaan-3 spacecraft don become di “first space mission wey land” near di South Pole of Moon. Indian Prime Minister Narendra

Lagos State House of Assembly don kpeme 17 and CONFIRM 22 Commissioner-nominees. Some of the 17 wey dem yawa include: Folashade Adefisayo – Former Commissioner


Di leader of di coup for Niger, Gen Abdourahamane Tchiani, don promise say him go return di West African nation back to civilian rule inside

Di Minister of di Federal Capital Territory (FCT), Nyesom Wike, don yan warning give landlords wey dey get properties wey dey scatter di original plan