
Israel Dey Hopeful With Hamas Agreement To Take Free The Pipo Wey Dem Kolobi For The Coming Days.
The Israeli ambassador to the US, Michael Herzog, talk say dem dey optimistic to reach agreement for di release of hostages “in the coming days.”

The Israeli ambassador to the US, Michael Herzog, talk say dem dey optimistic to reach agreement for di release of hostages “in the coming days.”

President Bola Tinubu don land for Berlin, Germany, wia e go follow attend di G20 Compact with Africa (CWA) Conference. Dis conference dey happun along

Governor Caleb Mutfwang of Plateau State don describe the Appeal Court verdict wey sack am as governor as a “temporary setback.” E talk say e

Petroleum Tanker Drivers (PTD) don talk say dem go waka commot from NUPENG if dem President Williams Akporeha and General-Secretary Afoloabi Olawale no resign. Mr.

Malawi President Lazarus Chakwera don suspend all international travel for himself and im government immediately to save money. Dis action dey come as Malawi currency

Federal Government don declare state of emergency for Nigeria health sector. Di Coordinating Minister for Health and Social Welfare, Dr Muhammed Ali Pate talk say

Labour Party (LP) don tell Nigerians say make dem no gree to di tori wey dey fly say dem dey plan to join body wit

Appeal Court don nullify Governor Dauda Lawal election for Zamfara State, six months afta di governorship election. Lawal of di main opposition Peoples Democratic Party

The UK government’s Rwanda asylum policy, aimed at addressing small boat issues, is facing disarray as the country’s highest court ruled it unlawful. The Supreme

Lagos State Governor, Mr. Babajide Sanwo-Olu, don talk say e still get confidence for the judiciary, based on the appeal court ruling wey uphold im