
Supreme Court Don Decide Say Rwanda Asylum Policy Dey Unlawful.
The UK government’s Rwanda asylum policy, aimed at addressing small boat issues, is facing disarray as the country’s highest court ruled it unlawful. The Supreme

The UK government’s Rwanda asylum policy, aimed at addressing small boat issues, is facing disarray as the country’s highest court ruled it unlawful. The Supreme

Lagos State Governor, Mr. Babajide Sanwo-Olu, don talk say e still get confidence for the judiciary, based on the appeal court ruling wey uphold im

Organised Labour don talk say dem don suspend the nationwide indefinite strike wey start on November 14. NLC General Secretary, Emma Ugboaja, confam di suspension,

Malian army talk say dem don capture Kidal, wey be key town for the north wey Tuareg rebels hold for almost ten years. Kidal dey

Speaker of the House of Representatives, Tajudeen Abbas, don unveil the Legislative Agenda of the 10th House of Representatives. Dem talk say dem go use

INEC don talk say make Nigerians no gree hear any tori wey talk say dem manipulate voters’ data for Kogi state election wey happen last

Minister Simon Lalong don arrange meeting with labour leaders as nationwide strike don start. TUC President, Festus Osifo, talk am to journalists for Abuja, say

CBN don talk say old Naira notes go remain legal tender “ad infinitum” to follow better international way and to stop wahala wey don happen

Military goment wey overthrow President Ali Bongo Ondimba don yan say dem go do presidential and legislative elections for August 2025. Dem talk say dis

Lagos State Government don yan di public say dem dey investigate di matter wey cause di death of two female LAWMA workers wey happun yesterday.