Military goment wey overthrow President Ali Bongo Ondimba don yan say dem go do presidential and legislative elections for August 2025. Dem talk say dis plan go need approval from a national conference wey go involve key people for di nation, and e go happen for April 2024. Ali Bongo bin succeed e papa as Gabon president, but military leaders scatter im 14-year rule on August 30 afta dem talk say e win for one election wey dem and opposition talk say e get mago-mago.
-
26, Keffi Street, Off
Awolowo Road, Ikoyi, Lagos -
+234 810 013 0349
09090001905