Zimbabwe ruling party, Zanu-PF, don dey plan to extend President Emmerson Mnangagwa term by two years make e reach 2030.
Di party spokesperson, Farai Marapira, tok dis one yesterday but e no explain how dem wan take achieve am or whether dem go change di constitution.
Zimbabwe constitution limit di president office to two five-year terms, and Mnangagwa second and final term suppose end for 2028.
READ MORE RECENT NEWS HERE https://naija102.com/cbn-don-sanction-nine-banks-because-dem-no-gree-put-cash-for-atm/