University of Lagos don reaffirm their commitment to successfully co-host di FASU Games

University of Lagos don reaffirm their commitment to successfully co-host di FASU Games

September 20, 2024

The University of Lagos don begin community sensitization work as dem prepare for di All African University Games wey go start from 20th to 29th dis month for Lagos.

University of Lagos go host athletes wey dey play football, cricket, swimming, and handball. Indoor sports go go to LASU because LASU no get Tertra track or swimming pool. But for other games like Taekwondo, Chess, and Karate, dem go also do am for LASU. For preparedness, you fit see say we get about three basketball courts, we don refurbish our indoor hall, di Tertral track don ready, and di swimming pool dey set,” he talk.

On di financial cost for participants, Professor Awoifa explain say each participant go pay four hundred and fifty dollars for di ten days competition, stressing say di University of Lagos go feature about one hundred and sixty-eight participants, which show di university commitment to sport development.

Di All African Universities Games go take place for di University of Lagos Akoka campus and di Lagos State University Ojo, with di theme: Lagos 2024: Unite, Compete, Excel.

Governor Babajide Sanwo-Olu of Lagos State and di Minister of Sports, Senator Owan Enoh, go declare di event open tomorrow for di University.

READ MORE RECENT NEWS HERE https://naija102.com/super-eagles-still-dey-39th-position-for-di-latest-fifa-mens-ranking/

More Posts