U.S. Mission Don Applaud Creative Industry Collaboration Between United States and Nigeria

August 4, 2023

The U.S. Mission don praise the way wey creative industry of United States and Nigeria dey work together to strengthen their relationship for music, film, fashion, arts, technology, and even educational exchanges.

During one reception wey dem hold before dem give award for the 16th Annual Headies Music Awards, U.S. Consul General Will Stevens salute the growing relationship wey dey between the two countries for creative industry matter. Consul General Stevens talk say as dem carry the Headies award go Atlanta, e dey show how Nigerian music industry don dey show their dynamism, creativity, and the way wey dem dey extend their reach globally

More Posts