Twitter Don Change To X, As Dem Kill Off Blue Bird Logo. Twitter don change their brand and logo from the famous BLUE BIRD to “X.” The new white X wey dey black background don replace the Read More »
AKATA Side; Twitter Don Threaten Legal Move Against Meta, Over The Thread App. Ova 10 million pipo don sign up for Threads, Meta’s rival to Twitter, within di first few hours of di launch. Mark Zuckerberg, di CEO Read More »