
President Tinubu don call for di suspend of di nationwide protests wey dem wan do on August 1.
President Bola Tinubu don beg Nigerians make dem no do di planned nationwide protests against bad governance wey dem plan for August 1. Tinubu, wey

President Bola Tinubu don beg Nigerians make dem no do di planned nationwide protests against bad governance wey dem plan for August 1. Tinubu, wey

President Bola Tinubu don establish one committee wey go oversee Green Economic Initiative, wey be strategic move to make sure say im administration fit tackle

The Federal Government dey set to officially inaugurate di Funtua Inland Dry Port for Katsina State. According to one statement wey Rebecca Adamu, di Assistant

President Bola Tinubu don yan say im government decision to remove di subsidy on Petroleum Motor Spirit (petrol) na for di beta interest of Nigeria,

President Bola Tinubu go open di African Counter-terrorism Summit for Abuja today Monday. Di Special Adviser to di President on Media and Publicity, Ajuri Ngelale,

President Bola Tinubu don yan say make Gavi, di Vaccine Alliance, join hand wit potential Nigerian vaccine manufacturers to make sure say everybody get access

President Bola Tinubu don set up one economic advisory committee wey get representatives from Federal and State governments, plus Organised Private Sector. Tinubu talk for

President Bola Tinubu don give every member of the Super Eagles wey participate for the just-concluded African Cup of Nations (AFCON) the national honour of

President Bola Tinubu don yan di Business community for Saudi Arabia say all di wahala wey dey stop Nigerian economy from dey easy to do

To tackle the flood wahala wey dey come the country, President Bola Ahmed Tinubu don give order make dem take quick action to reduce the