Bassirou Faye don swear-in as Senegal’s youngest president
Bassirou Diomaye Faye, don swear in yesterday as Senegal’s youngest president afta e win di first round election, 10 days afta e comot from prison.

Bassirou Diomaye Faye, don swear in yesterday as Senegal’s youngest president afta e win di first round election, 10 days afta e comot from prison.

Di president of Senegal talk say e no regret delaying dis year election, wey cause plenty deadly protests. Macky Sall, wey talk say e no

Fifteen out of the twenty candidates wey them approve for Senegal presidential elections wey dem delay don come talk say make the new election no