Bassirou Faye don swear-in as Senegal’s youngest president Bassirou Diomaye Faye, don swear in yesterday as Senegal’s youngest president afta e win di first round election, 10 days afta e comot from prison. Read More »
Senegal President Macky Sall don reject blame for di chaos wey happun for election Di president of Senegal talk say e no regret delaying dis year election, wey cause plenty deadly protests. Macky Sall, wey talk say e no Read More »
Senegal presidential candidates don yan say make dem do di election within six weeks Fifteen out of the twenty candidates wey them approve for Senegal presidential elections wey dem delay don come talk say make the new election no Read More »