
Federal Government Don Give Go-Ahead For Infrastructure Support Fund For States.
President Bola Tinubu don give go-ahead make dem start Infrastructure Support Fund (ISF) for the 36 states of we federation as part of ways to

President Bola Tinubu don give go-ahead make dem start Infrastructure Support Fund (ISF) for the 36 states of we federation as part of ways to

President Tinubu’s administration don announce say dem go review the ₦8,000 monthly conditional cash transfer program, wey dem design to support vulnerable households wey dey

Senate on Thursday don approve di $800 million World Bank loan request by President Bola Tinubu. For di letter wey di President write, President of

President Bola Tinubu don declare state of emergency on top food security for Nigeria. Dis na one bold move wey e aim to tackle di

President Tinubu don beg NATIONAL ASSEMBLY make dem approve N500 billion so federal government fit provide PALLIATIVES wey go reduce the wahala wey go happen

The president of di bank, Dr Akinwumi Adesina, talk dis one for Monday for Abuja during the 2nd Edition of Nigeria Employers’ Summit. Adesina talk

Buhari, for one press statement wey him former Senior Special Assistant on Media and Publicity, Garba Shehu, issue, talk say e bin dey happy when

President Tinubu don formally ask di House of Representatives to confirm di newly appointed service chiefs. All di new appointees don begin work for acting

Di President still approve di suspension of Excise Duties escalation for locally made products for our country. Special Adviser to di President on Special Duties,

Presido Bola Tinubu don show him support for di $5bn Floating Liquefied Natural Gas (LNG) project wey dem dey plan for our country. E talk