ADC don clear Obi and El-Rufai make dem still dey LP and SDP
African Democratic Congress don talk say Peter Obi wey run for president under Labour Party for 2023, and former Kaduna Governor Nasir El-Rufai, no need

African Democratic Congress don talk say Peter Obi wey run for president under Labour Party for 2023, and former Kaduna Governor Nasir El-Rufai, no need

Former Governor of Borno State, Ali Modu Sheriff, don maintain say di new coalition party wey dem call African Democratic Congress (ADC) no go fit

Former Governor of Anambra State, Mr. Peter Obi, on Thursday don dismiss one statement wey dem talk say Edo State Governor, Monday Okpebholo talk say

Presido Candidate of PDP, Atiku, don appeal di tribunal judgment wey talk say Tinubu win di election. Atiku talk say tribunal make serious mistake when

Obi and him party dey challenge the declaration of Bola Tinubu as di winner of the 2023 Presidential election. Tinubu, through im lawyers wey dey