
Labour don give FGÂ May 31Â ultimatum make dem reverse electricity tariff hike
The Organised Labour don repeat their May 31, 2024 ultimatum to the Federal Government to meet all their demands, including implementation of a new national

The Organised Labour don repeat their May 31, 2024 ultimatum to the Federal Government to meet all their demands, including implementation of a new national

The Nigeria Labour Congress (NLC) and the Trade Union Congress (TUC) don talk say dem go protest for the offices of the Nigerian Electricity Regulatory

Organised Labour don yan say dem dey demand N615,000 as di new minimum wage for workers to manage di many economic wahala and di high

The Nigeria Labour Congress (NLC) talk say dem don suspend their nationwide protest wey dem plan for two days against hunger and economic hardship for

The Nigeria Labour Congress (NLC) don talk say dem get information say the government get plan to attack the two-day nationwide peaceful rallies wey dem

The Trade Union Congress (TUC) talk say dem no go follow for the two-day nationwide protest wey dem plan between 27th and 28th February, on

The Nigeria Labour Congress (NLC) and the Trade Union Congress (TUC) don give the Federal Government 14 days ultimatum, starting from tomorrow February 9 to

Federal goment don yan NLC and TUC make dem park well for di nationwide strike wey dem plan. Dem talk say National Industrial Court don

Leadership of Nigeria Labour Congress (NLC) and Trade Union Congress (TUC) don declare say dem go carry out nationwide strike from next Tuesday, November 14,

Nigeria Labour Congress (NLC) don raise alarm after dem President, Comrade Joe Ajaero, bin receive serious beating wey cause one of im eyes close completely.