Federal goment don yan organized labour make dem follow court order, forget di nationwide strike matter.

November 14, 2023

Federal goment don yan NLC and TUC make dem park well for di nationwide strike wey dem plan. Dem talk say National Industrial Court don talk make dem no follow di strike matter. Di kasala start after dem beat NLC President, Joe Ajaero for Imo State, where him go protest against “no payment of salaries and pensions for 44 months and violation of other labour rights.”

More Posts