
President Tinubu dey insist say fuel subsidy removal na di best interest of Nigeria
President Bola Tinubu don yan say im government decision to remove di subsidy on Petroleum Motor Spirit (petrol) na for di beta interest of Nigeria,

President Bola Tinubu don yan say im government decision to remove di subsidy on Petroleum Motor Spirit (petrol) na for di beta interest of Nigeria,

Demolition don start for di properties wey dey for di road wey dem dey construct wey dey lead from Lagos go Calabar for di coastal

The Federal Government don talk say dem get plan to include over 20 per cent of Nigerians wey no dey use bank for di banking

The Federal Government don talk say dem dey consider relocation of di Medium Security Custodial Centre for Suleja, Niger State, afta di jailbreak wey see

Ogun State Governor, Prince Dapo Abiodun, don appoint National Chess Master, Tunde Onakoya, as di Sports Ambassador of di State afta im break world record

Minister of Aviation and Aerospace Development, Mr Festus Keyamo, don direct Nigeria Civil Aviation Authority (NCAA) make dem suspend Dana Airline operations sake of safety

President Bola Tinubu don approve di start of di first phase of di Consumer Credit Scheme (CCS), and e go start with members of di

EFCC Chairmo, Ola Olukoyede, don yan say e gats commot im chair if dem no prosecute di beleaguered former Governor of Kogi State, Yahaya Bello.

Dangote Petroleum Refinery don yan say dem don reduce di prices of diesel and aviation fuel further to N940 and N980 per litre, respectively. Di

Zulu Adigwe, one veteran Nollywood actor, don kpai. Di actor kpai on Tuesday, April 23, 2024. E gain fame for im role as Mr. B