
President Tinubu don order make dem free di minors
Di Minister of Information, Mohammed Idris, don talk say President Bola Tinubu don order make dem free di minors wey dem arrest during di #EndBadGovernance

Di Minister of Information, Mohammed Idris, don talk say President Bola Tinubu don order make dem free di minors wey dem arrest during di #EndBadGovernance

Federal Government don talk say dem go continue to prioritize the wellbeing of Nigerians anywhere dem dey, and go make sure say dem safe at

Super Eagles don move up three places to 36th for di latest FIFA rankings. Nigeria wey beat Libya by one goal for 2025 AFCON qualifier

Defense troops don arrest di founder of Eastern Security Network for Orsu area of Imo State, plus one bad cult leader and ten of him

President Bola Tinubu don limit Ministers, Ministers of State, and Heads of Agencies to three vehicles for their official convoy. For security, dem fit get

Captain Rasheedat Ajibade, Chiamaka Nnadozie and Gift Monday are now in theSuper Falcons camp in Lagos ahead of the two international friendlies againstAlgeria this month.The

National Examinations Council (NECO) don warn school owners and other stakeholders say make dem no enroll candidates for exams by proxy. For statement wey acting

Minister of Justice, Lateef Fagbemi, don talk say Federal Government don start to implement the 300% pay rise for judicial officers. E dey speak for

Nigeria’s Flamingos don shine well as dem beat Ecuador 4-0 on Saturday to enter quarter-finals of di 2024 FIFA Under-17 Women’s World Cup for Dominican

Nigerian Electricity Regulatory Commission (NERC) don announce say dem dey plan to hold public hearing wey go investigate the ongoing grid disturbances and nationwide outages