
Benue Governor don place N10m bounty on suspects wey attack Rep’s residence
Governor Rev. Fr. Hyacinth Alia of Benue State don announce N10 million reward for anybody wey go fit arrest di people wey do di recent

Governor Rev. Fr. Hyacinth Alia of Benue State don announce N10 million reward for anybody wey go fit arrest di people wey do di recent

Central Bank of Nigeria (CBN) don ban di use of foreign currency as collateral for naira loans, except for Eurobonds wey Federal Government issue or

Di team lose 2-1 overall after dem lose 2-nil for Algiers for di second leg of dia quarter-final match against di Algerian side, USM Alger,

Zimbabwe don introduce one new currency wey dem call ZiG – di name stand for “Zimbabwe Gold”. Dis na di latest attempt to stabilize dia

The Nigerian Electricity Regulatory Commission (NERC) don give directive to 11 electricity distribution companies (Discos) wey dey across di kontri, say make dem refund customers

In a move to respect and honor di celebration of Eid-el-Fitr, di Federal Government of Nigeria don officially declare Tuesday, April 9th, and Wednesday, April

Nigeria’s Super Eagles don drop two places for di latest FIFA ranking, but di three-time African champions still dey far ahead of their West African

South Africa’s former Speaker of Parliament, Nosiviwe Mapisa-Nqakula, don dey face 12 counts of corruption and one count of money laundering. She appear for court

Ahead of di Ondo State Governorship election, three prominent figures, wey be di incumbent Governor Lucky Ayedatiwa, Senator Jimoh Ibrahim, and Financial Strategist Wale Akinterinwa,

President Bola Tinubu don yan say make Gavi, di Vaccine Alliance, join hand wit potential Nigerian vaccine manufacturers to make sure say everybody get access