
Ambode don promise say he go lead Tinubu campaign for South-West ahead 2027 election
Former Lagos State Governor, Akinwunmi Ambode don talk say he go lead campaign for President Bola Tinubu re-election for 2027 inside South-West. Ambode yarn this
Former Lagos State Governor, Akinwunmi Ambode don talk say he go lead campaign for President Bola Tinubu re-election for 2027 inside South-West. Ambode yarn this
Wahala happen yesterday for Ibeju Bus Stop along Lekki-Epe expressway, Lagos, as truck jam commercial bus wey lead to the death of six people. Nine
Lagos State Police don arrest one man, Ebuka Adindu, wey dem say stab Sodiq Ibrahim to death during fight wey happen for Mandillas, Ebute Meta
Di Director General wey dey lead Lagos State Sports Commission, Lekan Fatodu, don talk again say Lagos don ready gidigba to host di 10th edition
As rain dey beat different parts of the country, Nigeria Hydrological Services Agency (NiHSA) don warn say heavy flood go jam 198 local government areas
Lagos State Governor, Babajide Sanwo-Olu, don promise say him go continue to build infrastructure across the whole state. He talk this one as him open
Lagos State Government don launch MyLagos App, a digital platform wey go make city navigation easy and improve urban experience. Governor Babajide Sanwo-Olu, wey Deputy
Governor Babajide Sanwo-Olu don sign di Lagos State Electricity Bill 2024 into law to reduce Lagos State dependency on di national grid. As e dey
Captain Rasheedat Ajibade, Chiamaka Nnadozie and Gift Monday are now in theSuper Falcons camp in Lagos ahead of the two international friendlies againstAlgeria this month.The
Lagos State Government go introduce electronic call up (e-call up) system to manage truck movement for Lekki-Epe corridor. The State Commissioner for Transportation, Mr. Oluwaseun