Kwankwaso Blast Ganduje, Yusuf Say Dem Don Expire Politically As Him Join Obi
Former Kano State Governor and 2027 NDC Vice-Presidential candidate, Rabiu Musa Kwankwaso, don clear air on top why him join hand with Peter Obi for

Former Kano State Governor and 2027 NDC Vice-Presidential candidate, Rabiu Musa Kwankwaso, don clear air on top why him join hand with Peter Obi for

Beta kasala burst for Kano on Wednesday as some angry youths carry dia vexation pour on top KAROTA officials after one terrible motor accident happen

kano State Governor, Abba Kabir Yusuf, don cut cap for Federal Government after dem decide say dem no go continue with the planned increase for

One popular Kannywood actress, SARATU GIDADO, wey people dey call Daso, don die for di age of 56. Di sad tori confirm by relatives of