
NNPC Don Confam Say we Get Enough Fuel For The Next 30-DayAnd Also Dey Advise Pipo Make Dem No Use Fear Do Panic Buying.
The Nigerian National Petroleum Company (NNPC) Limited don tok say the plenty line up of fuel for some parts of Lagos and a few oda

