
Tinubu No Talk Say Make Nigerians No Vote Am Again Because of Light Matter – Onanuga Clears Air
Presidential aide, Bayo Onanuga, don dismiss reports wey claim say President Bola Tinubu talk make Nigerians no vote am for second term if e no

Presidential aide, Bayo Onanuga, don dismiss reports wey claim say President Bola Tinubu talk make Nigerians no vote am for second term if e no

Governor Biodun Oyebanji don win Ekiti governorship election again after INEC officially declare am winner of Saturday poll. The candidate of All Progressives Congress gather

Former Lagos State Governor, Akinwunmi Ambode don talk say he go lead campaign for President Bola Tinubu re-election for 2027 inside South-West. Ambode yarn this

As 2027 general election dey come, Interim National Secretary of African Democratic Congress (ADC), Ogbeni Rauf Aregbesola, don start big membership campaign for Lagos State.

Nigeria Senate don tell Independent National Electoral Commission (INEC) make dem conduct by-election to fill di vacant seats for Edo Central and Anambra South Senatorial

National Assembly don promise say dem go complete electoral reforms before di off-cycle elections wey go shele dis year. Senate President, Godswill Akpabio, wey give

The All Progressives Congress (APC) candidate and incumbent governor, Lucky Aiyedatiwa, win the Ondo State governorship election wey happen on Saturday. Professor Olayemi Akinwumi, wey

Inspector General of Police, Kayode Egbetokun, don ban Western Nigeria Security Network (Amotekun) and Vigilante Corps, plus other groups, from participating in di Ondo governorship

INEC chairman, Prof. Mahmood Yakubu, don talk say di off-cycle governorship election for Anambra go happen on November 8, 2025. E yan this one during

As political parties dey intensify their campaigns for the Edo and Ondo States governorship elections, the Independent National Electoral Commission (INEC) don advise security agencies