Naija_logo
🎧 Listen Live 🔴

Live on air

President Bola Tinubu go attend di burial of di slain Delta soldiers on Wednesday

March 27, 2024

President Tinubu dey set to be the Special Guest of Honour for the burial ceremony of the soldiers wey dem kill for Okuama community for Delta State.

The Nigerian Army don announce say dem go bury di slain soldiers on Wednesday, March 27, 2024, by 3pm for National Cemetery, Abuja.

More Posts